Here we go, another one of dem.U see ur face? U no shame say if u may compare Ghana to any contri u mention Somalia. Do u know the years wey Somalia never see peace? Why u no compare Ghana to Cote I'voire or Senegal who we a ... read full comment
Here we go, another one of dem.U see ur face? U no shame say if u may compare Ghana to any contri u mention Somalia. Do u know the years wey Somalia never see peace? Why u no compare Ghana to Cote I'voire or Senegal who we all sabi say life no easy dia.Bcos u no dey shame i carry ur shame for u. I no go insult not bcos u say u be man of god but bcos i remember say respect anybody u meet so i rest my matter hia.
Here we go, another one of dem.U see ur face? U no shame say if u may compare Ghana to any contri u mention Somalia. Do u know the years wey Somalia never see peace? Why u no compare Ghana to Cote I'voire or Senegal who we a ...
read full comment