Another poor Africa woman jus kill herself. See how beautiful de woman be! wetin at all worry dis woman so tey wey she di dis? My condolences to her husband,pikin and all family members. To all readers make we kuku tell some ... read full comment
Another poor Africa woman jus kill herself. See how beautiful de woman be! wetin at all worry dis woman so tey wey she di dis? My condolences to her husband,pikin and all family members. To all readers make we kuku tell somebody de tin wey dey worry us. Who nos if dis woman tell somebody de tin wey dey worry am she for dey alive now.i salute all fellow Ugandans for de loss.
Another poor Africa woman jus kill herself. See how beautiful de woman be! wetin at all worry dis woman so tey wey she di dis? My condolences to her husband,pikin and all family members. To all readers make we kuku tell some ...
read full comment