Thorsday night into Friday, I dey PASTOR's place. He pray for me taayyy till early Friday morning.
After, sleep catch me small. I see say the board be Egy 0 - 1 Gha.
I say: "wetin be dis?"
Then one Egyptian guy dey hold ... read full comment
Thorsday night into Friday, I dey PASTOR's place. He pray for me taayyy till early Friday morning.
After, sleep catch me small. I see say the board be Egy 0 - 1 Gha.
I say: "wetin be dis?"
Then one Egyptian guy dey hold knife; he say he go kili me. I tell am say: " me wey dey eat Akpl3 everyday, you go fit kili me?"
I over-power am take the knife sap sap, then I tell am say: " I no go kili you because I sabi God -- go in peace."
Then I see say he happy, dey dance to some Egyptian song.
Then my troublesome son dey wake me up: "Dady dady, you dey dance, abi?"
Haaba, you too? Anytime my vod want to work, you dey cause palaba!!!
Adwoa Oman ba 7 years ago
God help these men to raise high once more the Flag of mother Ghana.God Bless u all.
God help these men to raise high once more the Flag of mother Ghana.God Bless u all.
Thorsday night into Friday, I dey PASTOR's place. He pray for me taayyy till early Friday morning.
After, sleep catch me small. I see say the board be Egy 0 - 1 Gha.
I say: "wetin be dis?"
Then one Egyptian guy dey hold ...
read full comment
God help these men to raise high once more the Flag of mother Ghana.God Bless u all.
God bless Ghana