You are here: HomeAfricaBBC2023 10 02Article 1854959

BBC Pidgin of Monday, 2 October 2023

Source: BBC

Why tribunal sack Nasarawa govnor Sule, declare PDP Ombugadu winner or governorship election

Di tribunal sack Nasarawa govnor Sule, declare PDP Ombugadu winner Di tribunal sack Nasarawa govnor Sule, declare PDP Ombugadu winner

Di Nasarawa state governorship election petition don nullify di election of oga Abdullahi Sule as govnor of Nasarawa state.

Di three man panel declare David Ombugadu of di Peoples Democratic Party (PDP) as winner of di election.

Justice Ezekiel Ajayi, wey be di lead judge of di tribunal declare Emmanuel Ombugadu of di PDP as di lawfully elected governor of Nasarawa State.

We dey update dis tori