You are here: HomeAfricaBBCPhoto ArchiveRead ArticleEnlarge Photo 1

'We dey hear gospel songs den screaming' - Woman tok of Uganda school attack

Mary Masika, wey dey live opposite di school say she dey often hear di students sing bifo bedtime
Mary Masika, wey dey live opposite di school say she dey often hear di students sing bifo bedtime