You are here: HomeAfricaBBC2021 04 03Article 1222957

BBC Pidgin of Saturday, 3 April 2021

Source: BBC

US Capitol under lockdown after security threat

Di US Capitol building dey on lockdown afta one vehicle run into di security barriers wey surround di complex, according to police.

Capitol Police say di suspect dey in custody afta reports say someone run vehicle into two officers.

Dem don carry di suspect and di two officers go hospital, police tok.