You are here: HomeAfricaBBC2023 09 04Article 1837730

BBC Pidgin of Monday, 4 September 2023

Source: BBC

Rema, Asake, Arya Starr, odas win big for 2023 Headies Award - See full list of winners

Rema Rema

Di Headies, Nigeria biggest music award bin hold di 16th edition of di ogbonge award for Atlanta Georgia on Sunday, 3 September, 2023.

Dis go be di second time wey di event go happun for America.

Since dem start am for 2006, di Headies don consistently document di achievements of di Nigerian music industry.

Di award dey recognise, celebrate and ginger outstanding talent, innovation, and excellence within di industry.

Mavin star, Rema na di biggest winner of di day, e carry three gongs go house wey include di Best Male Artiste of di Year award.

Oda big winners na Asake, e win two gongs wey include di Next Rated Award.

Odumodublvck also win di Rookie of di Year award.

Burna Boy also win di Afrobeat Single of di Year and di Best R&B Song.

Afta all di noise on social media, no be Blaqbonez or TG Omori win di award for Best Music Video of di Year; na Director K win for di category.

2023 full list of winners

BEST RAP SINGLE

Reminisce – Hustle

Ladipoe – Big Energy

Blaqbonez – Back in Uni

Psycho YP – Bando Diaries

OdumoduBlvck – Declan Rice (Winner)

Jeriq, Phyno – My Bro

BEST ALTERNATE SONG

Wizard Chan – Earth song

Cruel Santino – Final champion

Basketmouth, The Cavemen – The Traveller

Boj, Moliy, Mellissa – In a loop

Flavour – Game Changer

Obongjayar – Tinko Tinko (Winner)

Best VOCAL PERFORMANCE (MALE)

Oxlade – Ku Lo Sa

Ric Hassani – My only baby

Magixx – Love Don’t Cost A Dime

Chike – Spell Remix

Praiz – Reckless

Wande Coal – Kpe Paso (Winner)

BEST MUSIC VIDEO

Blaqbonez, Perliks – Back in Uni

TG Omori – PBUY

Director Pink – Spell Remix

Director K – Common Person

TG Omori – Bandana

Director K – Calm Down (Winner)

BEST RAP ALBUM

Payper Corleone – Fly Talk Only

Show Dem Camp – Palmwine Music Vol. 3

Blaqbonez – Young Preacher (Winner)

Psycho YP – YPSZN3

Vector – TESLIM

Jeriq – Billion Dollar Dream

LYRICIST ON DI ROLL

Ladipoe – Clowns

Vector – Clowns

Payper Corleone – Fly Talk Only (Winner)

Alpha Ojini – Vigilante Bop

A-Q – Family First

Tec (SDC) – Live Life

PRODUCER OF DI YEAR

Magicsticks – Sungba Remix

Pheelz – Electricity

Andre Vibez, London – Calm Down

Tempoe – Soweto

Kel P – Kpe Paso

Rexxie – Abracadabra Remix (Winner)

BEST MALE ARTISTE

Asake

Rema (Winner)

Burna Boy

Ruger

Kizz Daniel

Omah Lay

ROOKIE OF DI YEAR

Odumodu Blvck (Winner)

Bloody Civilian

Bayyani

Guchi

Eltee Skillz

Khaid

BEST INSPIRATIONAL SINGLE

Stand Strong – Davido Ft Sunday Service Choir

Jireh (My Provider) – Limoblaze, Lecrae & Happi Music

This Year – Victor Thompson & Ehis ‘d’ Greatest

Eze Ebube – Neon Adejo (Winner)

Tobechukwu – Nathaniel Bassey And Mercy Chinwo

I Get Backing – Victoria Orenze

SPECIAL RECOGNITION AWARD

Sound Sultan (posthumous)

AFROBEATS SINGLE OF DI YEAR

Burna Boy – Last Last (Winner)

Ayra Starr – Rush

Kizz Daniel, Tekno – Buga

Pheelz, BNXN – Finesse

Spyro – Who’s Your Guy

Ruger – Asiwaju

DIGITAL ARTISTE OF DI YEAR

Burna Boy

Ayra Starr

Rema (Winner)

Omah Lay

Kizz Daniel

Asake

BEST STREET-HOP ARTISTE

Rexxie, Naira Marley, Skiibii – Abracadabra

Seyi Vibez – Chance (Winner)

Asake – Joha

Poco Lee, HotKid – Otilo

Zlatan, Young Jonn – Astalavista

Mohbad – Peace

NEXT RATED

Spyro

Seyi Vibez

Young Jonn

Asake (Winner)

Victony

ALBUM OF DI YEAR

Burna Boy – Love, Damini

Asake – Mr. Money With The Vibe (Winner)

Rema – Rave & Roses

Omah Lay – Boy Alone

Victony – Outlaw

Davido – Timeless

SONG OF DI YEAR

Rema – Calm Down

Burna Boy – Last Last (Winner)

Oxlade – Ku Lo Sa

Kizz Daniel, Tekno – Buga

Pheelz, BNXN – Finesse

Asake, Burna Boy – Sungba Remix

BEST COLLABORATION

Asake, Burna Boy – Sungba Remix

BNXN, Kizz Daniel, Seyi Vibez – Gwagwalada

Pheelz, BNXN – Finesse

Spyro, Tiwa Savage – Who’s Your Guy Remix (Winner)

Pheelz, Davido – Electricity

Wande Coal, Olamide – Kpe Paso

AFRICAN ARTISTE OF THE YEAR

Burna Boy (Nigeria)

Marwa Loud (Morocco)

Black Sherif (Ghana)

Diamond Platnumz (Tanzania)

Rema (Nigeria) – Winner

BEST FEMALE ARTISTE

Tems

Simi

Tiwa Savage

Ayra Starr- Winner

BEST WEST AFRICAN ARTISTE OF THE TEAR

Gyakie (Ghana)

Black Sherif (Ghana) – Winner

The Therapist (Liberia)

Camidoh (Ghana)

HEADIES VIEWR'S CHOICE

Ruger – Asiwaju

Victony, Tempoe – Soweto - Winner

Fireboy DML, Asake – Bandana

Ayra Starr – Rush

Asake – Terminator

Mavins – Overloading (Overdose)

Crayon – Ijo (Laba Laba)

Oxlade – Ku Lo Sa

Kizz Daniel, Tekno – Buga

Pheelz, Davido – Electricity

BEST VOCAL PERFORMANCE (FEMALE)

Niniola – Memories

Simi – Loyal

Liya – Adua Remix

Waje – In Between - Winner

Preye – Red wine

Dami Oniru – Just 4 U

INTERNATIONAL ARTISTE OF DI YEAR

Drake

Future

Selena Gomez - Winner

Don Toliver

Ed Sheeran