BBC Pidgin of Thursday, 7 December 2023
Source: BBC
Confederation of African Football don release di names of nominees for di top three nomineses of 2023 Caf Awards.
Dem release di full list for dia website on Thursday, as di federation update dia intial nominees list to di top three nomiees list for each categories.
Di federation reveal say na panel of Caf go votes to decide di winners of di awards.
Di panel members include; Caf technical committee, media professionals from member associations, head coaches and captains of member associations and clubs.
Di Caf awards go take place on Monday, 11 December 2023 for Palais des Congrès, Movenpick, Marrakech, Morocco.
For di list wey dem annouce on Thursday, na di first time CAF go introduce di CAF African Goalkeeper of di Year Category for di award.
Players like Victor Osimhen, Asisat Oshoala, Achraf Hakimi, na dem dey di list.
The best of the best.
Player of the Year (MEN) award - Final 3.#CAFAwards2023 pic.twitter.com/s4CzceaejY
— CAF (@CAF_Online) December 7, 2023
The very best.
Player of the Year (WOMEN) award - Final 3.#CAFAwards2023 pic.twitter.com/mORASsoDFr
— CAF (@CAF_Online) December 7, 2023
Suiting up for success.
Coach of the Year (WOMEN) award - Final 3.#CAFAwards2023 pic.twitter.com/sWJ72NWbkf
— CAF (@CAF_Online) December 7, 2023
They always save the day.
Goalkeeper of the Year (WOMEN) award - Final 3.#CAFAwards2023 pic.twitter.com/PmXLDn1je7
— CAF (@CAF_Online) December 7, 2023
The up and coming superstars.
Young Player of the Year (MEN) award - Final 3.#CAFAwards2023 pic.twitter.com/ES11J5Hmsx
— CAF (@CAF_Online) December 7, 2023
3 Nations with stellar years.
National Team of the Year (MEN) award - Final 3.#CAFAwards2023 pic.twitter.com/1TZXcpjVBQ
— CAF (@CAF_Online) December 7, 2023
A calendar year to remember.
Club of the Year (MEN) award - Final 3.#CAFAwards2023 pic.twitter.com/sgrC2kve5z
— CAF (@CAF_Online) December 7, 2023