You are here: HomeAfricaBBC2023 09 26Article 1851635

BBC Pidgin of Tuesday, 26 September 2023

Source: BBC

Naira Marley speak again on Mohbad death, deny accuse say im hand dey

Naira Marley Naira Marley

Azeez Fashola aka Naira Marley don tok say im no get hand for di death of im former signee Ilerioluwa Aloba aka Mohbad.

For one statement wey im release on Tuesday night, Naira Marley tok say im also dey traumatised sake of di death of im former signee just like evri oda pesin dey traumatised.

Dey refresh dis browser as dis na developing tori.