Interpol operation gbab ova 570 pipo for 19 African kontris as dem recova $3m

Interpol say di cases dem chook eye for, dey linked to financial loss wey plenti pass $21m