BBC Pidgin of Thursday, 27 March 2025

Source: BBC

Abisola Kola-Daisi daughter of former Oyo govnor die

Abisola Kola-Daisi, be di eldest daughter of di former govnor of Oyo State Abisola Kola-Daisi, be di eldest daughter of di former govnor of Oyo State

Abisola Kola-Daisi, wey be di eldest daughter of di former govnor of Oyo State, late Abiola Ajimobi, don die, family sources confam.

Abisola Kola-Daisi die at di age of 44.

Her death come four years afta her papa late Abiola Ajimobi die.

We dey update dis tori