Comment: Re: Amidu gets teeth to bite; law to fight corrupt
Author:
Kojo Yankee
Date:
2018-11-27 12:44:11
Comment to:
Amidu gets teeth to bite; law to fight corruption
Abi na today dem wan giv am teeth? So before,before, hin no fit bite, hin be barking dog only. Why una neva talk since? Speshal Pussycutta ,Citizen Vagina tee. Na wa for dis Ghana oo. Wey dey di money dem allocate all dis time? Hin no fit do foko.